Duncan Mighty - Dance For Me Ft Sandazblack

Песня "Dance For Me Ft Sandazblack" - исполнителя Duncan Mighty из альбома Fully Loaded - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 4:16

Прослушано: 15

Жанр:Рэп и хип-хоп

Клип к песне Dance For Me Ft Sandazblack




Текст песни

make you ehhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
form dey
Port Harcourt! Ghana!
Ive never seen a girl wey fine pass you
every time you pass for road na war
every other girl for that road must bow
you too fine ehh
I must try to make my name paya paya
so anywhere you see Duncan Mighty
tell am say wene meka meka weh
wene o wene o wene o
chai. chineke me
manu chim o wu eh
wene o wene o wene ohhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh)
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
form dey form dey
Lagos! Port Harcourt! Africa!
mempini mempini mempini da
iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)
wene o wene o wene o

Показать текст

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!